Burna Boy nos deu um cheirinho da faixa "Common Person" cujo o seu videoclipe foi lançado hoje nas plataformas digitais. A música também já se encontra disponível para download e tu podes baixar em: Naija.com
Assista já e deixa o seu comentário:
Lyrics:
Na me wey dey clean una houseNa me wey dey wash una carNa me wey dey cook ununuNa me wey dey wash una clothNa me wey dey work for your shopNa me wey dey hawk ununuI be common person, but my happiness, oh, still be my ownEverybody get role, no mean say your own role passin' my ownI be common person, but my happiness, oh, still be my ownEverybody get role, no mean say your own role passin' my ownBecause na God, I dey put all my faithFood for my plate, fit no do me joMm, balansoEven as things no dey go my wayEven in days where no get nothing at allMm, balansoNa me wey dey drive your busNa me wey drive your kekeMm, balansoNa me wey dey run aroundNa me do the jobMm, balansoI be common person, but my happiness, oh, still be my ownEverybody get role, no mean say your own role passin' my own